Laughter will kill u
U think say to see DECEMBER na kuli kuli? Boko Haram or BADOO๐ฃ๐ฅ๐ซ reach ur side? U know how many wey don die ๐ since Jan till now? Oga Ansa ๐me now Abi ur family get lassa fever?๐น God give you legs, and you still dey waka ๐ข๐ฃas you like. God give u good health. ๐ and you still dey complain. 9ja no good, 9ja no good: U dey use bb, tecno phantom, nokia200, ipad & laptop, even wen u neva get money๐ท๐ต to buy car๐. Abi u don see ๐where person wey dey coma for sick bed ๐ท๐๐dey ping or whatsapps? Abi na blind man ๐ฒwan change DP or comment for facebook? U still dey complain๐ฉ there? Abi u don see where dead body dey do facebook & whatsapps 4 inside coffin ๐ ? My friend๐ค, u beta start thanking God now... ๐ If u read this message and U no re-post am that means you no dey appreciate God. A man entered the restaurant with a briefcase. I guess he was a big politician because his dressing and pot belly. He walked and sat down as everybody looked at him. ...